MP3JOSS

Rush - Ayra Star Performance Lyrics Video

Rush - Ayra Star Performance Lyrics Video

Choose Download Format

Download MP3 Download MP4

Details

TitleRush - Ayra Star Performance Lyrics Video
AuthorElton Lyrical Genius
Duration0:52
File FormatMP3 / MP4
Original URL https://youtube.com/watch?v=hwHdwbeOMt0

Description

Sabi girl no dey too like talk
Animals dey in human form
Padi man nobody like work
But you must hustle if you wan chop
E no finish, dem wan fight us
If them they run them no fit catch up
I no dey form say I too righteous
No come dey form say you too like us
Me no getty time for the hate and the bad energy
Got mi mind on my money
Make you dance like Poco Lee
Steady green like broccoli
Steady on my grind, no wan hear what they want telly me
Kudi na my fantasy
Dem wan dey check if my tap e no rush

🎧 Just For You

🎵 Sapphire - Ed Sheeran 🎵 Pas Jalouse - Bamby & Kerchak 🎵 Azizam - Ed Sheeran 🎵 Get Lucky - Daft Punk Feat. Pharrell… 🎵 Firework - Katy Perry 🎵 Shape Of You - Ed Sheeran 🎵 4X4 - Travis Scott 🎵 Dont You Worry Child - Swedish House… 🎵 Chains And Whips - Clipse Feat. Kendrick… 🎵 Sorry Im Here For Someone Else - Benson… 🎵 Die With A Smile - Lady Gaga & Bruno Mars 🎵 Be Mine - Kamrad